![One Boy](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/11/11/e35278727eec43eb810554606784c387_464_464.jpg)
One Boy Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Hmmm haheyhaheyah
Ori tete wa Sa’aanu
Dakun ma shemi lakotileta
Awon otami komasheminka
Gbemileke jekin rannu gba
Aaaah aaaanh
More blessings sebi awon family wa nile
Gbemileke jekinkoredele
Orimi aah wagbemi soke
Mama nbe nile hei heii
She dey wait for your mercy
But I thank you very much for your blessings
If not for your love where I foor dey today
Modupegan ohjekitekigbe
Modupegan ojekitemi gbe
(Oohundadadada)
The story long I no fit talk am
Many sad days we no fit ball out
Me and my guys we Dey on GOD now
Make the hustle pay I wan go far
I wan go far make the boy global
Steady grinding for my paper
Na person Wey get money fit to talk loud
Make you bless me I wan go far han
Just ONE BOY me dey push am oo
No label nobody sign o
Writing everyday make dem feel am ooo
Orinmi komagbo
Pains in my lyrics but mofe komagbo
Na only me know as I dey feel am gan
When e go be I wan feel am gan hunhun
West Mannie aaaaaaah
Ori tete wa Shannu
Dakun ma shemi lakotileta
Awon otami komasheminka
Gbemileke jekin rannu gba
Aaaah aaaanh
More blessings chebi Awon family wa ni ley
Gbemileke jekinkoredele
Orimi aah wagbemi soke
Mama nbe nile hei heii
She Dey wait for your mercy
But I thank you very much for your blessings
If not for your love where I for dey today
Modupegan ohjekitekigbe
Modupegan ohjekitekigbe