
Mumu (Speed Up) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Ah ah ah ah ah
It's Dc
Na True
Na True
Na God Dey save MuMu
Look at me I am the proof
Waten Dc me never do
What to do eh
I'm talking to you
You need to do it for you
They'll put their worries on you
No let them change am for you
If dem Change am for you eh
Na True
Na God Dey save MuMu
If you Look at me I am the proof
Waten Dc me never do
What to do eh
I'm talking to you, eh
You need to do it for you, eh
They'll put their worries on you
No let them change am for you
If dem Change am for you eh
Voices in my head, I ignore them
They told me to quit, i refuse them
It's getting to my chest, I expose them
And it's difficult to breath in the process
Never loose faith, omo Trust the process
Live your life so straight, you are not them
Give them deep deep lines wey go burst head
Omo This is my time, I inform them
Many many things I saw in the past
And then I realize God Dey my side
Teaching me things and things that I like
Remind me of life, remind me of time
And I've got wisdom with time
Vibes on my mind, good song all the time
And I'm giving them hits all the time
Enjoying my life Omo billions on time
Na True
Na God Dey save MuMu
If you Look at me I am the proof
(Eh eh eh) Me never do
What to do eh
I'm talking to you, eh
You need to do it for you
They'll put their worries on you
No let them change am for you
If dem Change am for you eh
Na True
Na God Dey save MuMu
If you Look at me I am the proof
Waten Dc me never do (it's Dc)
What to do eh