
My day is coming Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2022
Lyrics
Hey hey hey hey
It's tribes the music box
It's Dc
You say what?
No be juju be that?
OG!
You been post me
I beg you for money
You ignore me
You wan to control me
My day is coming
Listen
Na my story
My mama been tell me
Trust Nobody
Just hustle for money
My day is coming
Dey wan confuse me
They want to use me
Them no regard me
My day is coming
Shebi you like me
You just Dey wine me
Observe the something
My day is coming
Ah
What is your plan for my life
So many tears wey Dey fall for my eyes
Very patient but the thing no be childs
Bless me with Benz shey the guy don Dey try
O Lord, change things for my life
Many fake friends just Dey use me the shine
Some come with love, deep down dem Dey lie
Pick up my call Make the boy still Dey smile
Oya Mario Dey give them the vibe
Many fake friends wanna eat me alive
Trust me, on God... dc I go shine
Biko compult, all of us, we go die
Love me as I am
No be to squander the things that I have
I heard you before, sit down and relax
My time go come, real life, no be lie
OG!
You been post me
I beg you for money
You ignore me
You wan to control me
My day is coming
Eh
Listen
Na my story
My mama been tell me
Trust Nobody
Just hustle for money
Your day is coming
Eh eh
They one confuse me
They want to use me
Them no regard me
My day is coming
Shebi you like me
You just Dey wine me
Observe the something
My day is coming
They one confuse me
They want to use me
Them no regard me
My day is coming
Shebi you like me e e
You just Dey wine me
Observe the something
It's tribe the music box
Eh eh eh
It's Dc
Charles Mario
No be juju be that
Dc