
Bottoms Up Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2015
Lyrics
When our work is done
We chill and cool we body
Mr bar attender
Oya serve all my paddy
Oju ti leri joor
Emu funfun is not rosy
But e can high person
You all know
Just chill it
Just chill out with it
Me and my ****
Ayinde okin ***
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Makes the girls
Dem dey come around
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Bottoms up
Bottoms down
When our work is done
We cool and chill our body
Mr bar attender
Oya serve all my paddy
No matter how you high
Omuti no dey sleep for sky
Me and my people fine
We gather just dey sip the wine
Time no time
Tile start to whine
Run the ground like sey
You be the whine
Ehh you dey make me high
Baby you want to make
Me to dey fly
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Makes the girls
Dem dey come around
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Bottoms up
Bottoms down
Me and dj expression
Expression
Here to cure your depression
Depression
Everyday na celebration
Gbam gbam titi
Gyration
Omo gbagbe all the tension
Show pale god appreciation
My soldier don stand attention
Tile lets multiply population
When our work is done
We cool and chill our body
Mr bar attendant
Oya serve all my paddy
No matter how you high
Omuti no dey sleep for sky
Me and my people fine
We gather just dey sip the wine
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Makes the girls
Dem dey come around
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Bottoms up
Bottoms down
Hmmm bami jo
Oya bami jo
Ise pari
Baby bami jo
Drinks on me
I gat the thou
Enter your system
You start to slow
Boys plenty let it flow
Like tony bragson how e go
I and I jen ba e fo
Oya speak in tongue
Like the spirit soul
Shama lele lele
Mimi mimi
Mama yinyin yiniyin
Zapa rapa yigi yigi
Ah you are a yeye boy
You are high
You have ***
You have become a useless
Somebody
You are a muron
One more for the
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Makes the girls
Dem dey come around
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
Bottoms up
Bottoms down
The way we pop in
All around
Bottoms up
Bottoms down
Peteru I see you
No denial
On the wheels of steel
Oju ti leri jo
The music is nice
You playing tracks
Everything is pluffy
Bottoms up
Bottoms down
Oju ti leri
Omo igboro wole
Let the dancing begin
Kerewa
Oju ti leri
Leri
Leri
Leri
Oju
Oju
Oju
Oju ti leri jo
Everything dey here