
Unbothered ft. Lyta Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Just a Ghetto Boy chasing dreams
Yeah yeah
Since I was born
I've been living my life without regrets
Steady grinding no relent
I focus on my dream
God I wanna tour around the Uk
And everyday clock ticking
My mama told me
Son the sky is your beginning
And that's the energy I be sipping
Back in the days
I had only one shirt and trouser
Now I'm chilling like a star boy on a weekend
Uh oh
So don't you worry brother
Everything is gon be alright yeh
Owo lo so mi Di asunta
Young boy wey come from the gutter
Shout out to people wey pour me water
I no dey panic me I feel unbothered
Trench boi big dreams chasing Mula
I love money like dem girls like gbola
Story story story oh
Omo the matter long oh
Fimisile jekin Jaye mi oh
I know where I belong yeah
Back then for the street
Wonma lewa dem go say we no sabiii
But now we Top chat, we dey top 10
We Dey run town oh
Make you no pour me dirty water oh
I Dey on my own oh
I Dey find my own oh,ojulope si
So make you no pour me dirty water oh oh
I Dey on my own oh
I Dey find my own oh,ojulope siii
So don't you worry brother
Everything is gon be alright
Owo lo so mi Di asunta
Young boy wey come from the gutter
Shout out to those wey pour me water
I no dey panic me I feel unbothered
Trench boi big dreams chasing Mula
I like money like dem girls like gbola
Man keep making Mula
Cos no evidence, if you never get tha Mula
Blow sum trees, no coda
If e never work guy make you change formula
Me I dey do my thing no fila
Gone are the days man dey beg for Kaluba
Na money make me put more trigger
When I step in the show dem call me vibe killer
So don't you worry brother
Everything is gon be alright
Owo lo so mi Di asunta
Young boy wey come from the gutter
Shout out to people wey pour me water
I no dey panic me I feel unbothered
Trench boi big dreams chasing Mula
I love money like dem girls like gbola