Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Steady bombing must to collect

You never chop you dey relent

Pray for more blessings wey go come in a rush

I carry my hustle for shoulder

Look up to God

Padi ko le jo ra won

Hustle motera mo

Make I no loose guard oh

Make my mayee no block me

As I dey do my thing oh

Some niggas Dey bath soap

Dem call am grace

I pray for grace wey no dey disgrace

I pray make my glory no go fade away

I no follow anybody run race

Fool at 40 is a fool forever

I pray my glory will shine forever eh eh

Make I dey count raba

Tori omo ti won ko lo ma gbe ile tako taa

Oro bii steady cashout Lon shey mi oh

Oro bii pounds and dollars lon shey mi oh

Kami Shati lowo lapo nitemi oh

Make my Mayee no block me oh

Pounds and dollars Lon shey mi oh


Oro bii steady cashout Lon shey mi oh

Oro bii pounds and dollars lon shey mi oh

Kami Shati lowo lapo nitemi oh

Make my Mayee no block me oh

Pounds and dollars Lon shey mi oh


I still Dey grind I dey vex oh

I no get time to dey hate oh

I no dey look uche face oh

Na money I dey chase oh

As maga don pay

Make we Jaye

Carry two kele wey go burst my brain

Cos I need to ease my pains

Too much pressure fit make man craze


Steady grinding no forming

When we enter we balling

Funmi ni Igbo mi kin be ina sii

Oju to dii aye lofena sii

Awa lomo tonso lowo

Omo ogbon aje mo je lor

Many niggas show me color

Oro pawpaw Kon ma so lor


Oro bii steady cashout Lon shey mi oh

Oro bii pounds and dollars lon shey mi oh

Kami Shati lowo lapo nitemi oh

Make my Mayee no block me oh

Pounds and dollars Lon shey mi oh


Oro bii steady cashout Lon shey mi oh

Oro bii pounds and dollars lon shey mi oh

Kami Shati lowo lapo nitemi oh

Make my Mayee no block me oh

Pounds and dollars Lon shey mi oh

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status