Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

E get want baby wey dey tell me say she love My style

Cos she know say I be superstar

E get one kele wey dey tell me say she love the way I whine

Cos she know say I be one of a kind

So I tell her


Bounce along

Bounce along

Bounce along


Omo so mope I be barchelor

Oh baby Bounce along yeh


Bounce along

Bounce along

Bounce along


Omode yeni pe kin ba selo

Somo pe omo I be barchelor o yeh


Only if I spend her money

Shey go spread am for

Ohyo yoo yoo


Wetin guaranty say if I spend money


You go move body oo

But based on one or two

Kpolo kpolo cos my eye

Dunn dirty oo yoo yooo


Nobody tell me

Before I move body o


But before then

I tell her

Bounce along

Bounce along

Bounce along


Omode yeni pe kin ba selo

somo pe I be barchelor o


Ye

Bounce along

Bounce along

Bounce along


Omo somo pe I be barchelor o

Omodeyen ni pe kin ba selo oo


Na this kind thing dey make man dey come over o


Jiggle your body like a janglover o

Scatter my head like a hangover

For this our game there's no game over o


Oh baby whine

Make you do that dirty whine

Make I leave you maka why

You make a man go crazy for you ye


Oh baby make you bend over

Make you change my oil

Like a change over

Make you wiggle this your waist

Like a janglover

For this party omo there's nothing

Like game over

Maka why

If l leave you make I die

If I leave here make I kpain

You make a broke man want spend money o

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status