Loading...

Download
  • Genre:Hip Hop & Rap
  • Year of Release:2024

Lyrics

Nna! Okwa sporty bu zi update now

Onwere onye cho itinyechia?

Tinyecha ya

Tinyecha ya Your life savings

1k odd bia kwa board oo

10k ya bu kwa 1 million oo, Choi

Nna YungGod bia kwa board oo

Birdy I ga etinyechia?

Soky tinyecha ya tinyecha ya tinyecha ya


Game anyi book n'abli

Shey you follow to stake am?

O dowa, sewa

If I tell you you go tire (chai)


Money way never enter

I dn dey reason to buy car

Flex, Carry babe

My guy tell me what is cash out? (Ajụjụ)


Sporty go Make you madder

When you think say you dn make am

O dowa, sewa

Now tell me who be the maga

Chioma go call you baller

When your ticket dn enter

O dowa, Sewa

My guy your mugu na banger


Game anyi book na abli ooo

2 odd anyi book na abli ooo

O dowa, sewa

Now tell me who be the maga


Game anyi book na abli ooo

2 odd anyi book na abli ooo

O dowa, sewa

My guy your mugu na banger


I ma na o dowa go, sewa kwa

Nwanne odi m ka m no na nro

O dowa go, sewa kwa

Maka chukwu ano m na kwa


O dowa go, sewa kwa

Nwanne odi m ka m no na nro

O dowa go, sewa kwa

Maka chukwu ano m na kwa


Mama give me 2k make I chop o

As a sharp guy I say make I double o

I no know say Rashy no go score goal

Chai, now wating I go chop o


I dn enter market make I get cash

I go stake and stake till I cash out

Over 1.5 I go click am

Okwa draw no bet no go cut am?

Oga check am

Abi make I handicap ATM?

All this things na just make I no see red

Make i come dy ball like say na B Red

My eye dn red


Chai Aviator Aviator

Hei Boy Aviator dn carry my 500k oo


Sporty go make you madder

When you think say you dn make am

O dowa, sewa

Now tell me who be the maga

Chioma go call you baller

When your ticket dn enter

O dowa, sewa

My guy your mugu na banger


Game anyi book na abli ooo

2 odd anyi book na abli ooo

O dowa, sewa

Now tell me who be the maga


Game anyi book na abli ooo

2 odd anyi book na abli ooo

O dowa, sewa

My guy your mugu na banger


I ma na o dowa go, sewa kwa

Nwanne odi m ka m no na nro

O dowa go, sewa kwa

Maka chukwu ano m na kwa


O dowa go, sewa kwa

Nwanne odi m ka m no na nro

O dowa go, sewa kwa

Maka chukwu ano m na kwa

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status