Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2023

Lyrics

I like to dey live my life with ease

I no dey joke with my peace

Face straight on my grind and my own damn biz

I no dey find who to please


The money on my mind but no one leave me

Popo dem steady chasing

Wetin my eyes don see ah

Don see ya ya


Popo dey calling my phone o

Popo dey calling my phone o

Wetin I do, me I no know

Wetin I do, me I no know


Popo dey calling my phone o

Popo dey calling my phone o

Wetin I do, me I no know

Wetin I do, me I no know


I carry my benz enter road

Popo say make I stop

Na so me I just calm down

Next thing me I hear tata


I carry my benz enter road

Popo say make I stop

Na so me I just calm down

Next thing me I hear tata


For my leg me I hear tata

Nija popo no matters

Me I just come down down from Ghana

Just to spend on mama


Officer why you shoot me jakpa

See my leg, you don shoot am scatter

Things you do e dey make me mental

I dey work you dey put asunder


Popo dey calling my phone o

Popo dey calling my phone o

Wetin I do, me I no know

Wetin I do, me I no know


Popo dey calling my phone o

Popo dey calling my phone o

Wetin I do, me I no know

Wetin I do, me I no know


I carry my benz enter road

Popo say make I stop

Na so me I just calm down

Next thing me I hear tata


I carry my benz enter road

Popo say make I stop

Na so me I just calm down

Next thing me I hear tata


You know say me no get time

Me I just want to make my dough

Popo steady calling my number

Dem no wan just leave alone

Wetin I do me I no know o

Make una leave o

I say me I just wan go o ye ye ye


Popo Popo Popo

Popo Popo Popo

Popo Popo Popo

Popo Popo Popo

Joey mix

Similar Songs

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status