Stranger than fiction Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I stand on top my grandpa grave Dey morn my papa
My senior bros radio Dey play Mc hammer
Am too legit to quit
Go ahead and judge me with my past
I Dey 16 when me and papa oshio don cast
To make profit we mix Igbo with pawpaw leaf
Bando baby I Dey trap from my mama's crib
Na spoil we spoil see bros we nodey thief
Ritchie bac from Rehab am proud give am hug
I don't play by rules am third world thug
Million park beef Ratty Comot person hand
Many years later angry mob burn ratty Alive
LOD kill e mama people say na mental health
Another matricide Abeg we need mental care
Abeg government we need mental help
Death Dey come for us all we owe that debt
South south gang politics
Under my agbada my matchette Dey caress me
Lil pop wife die and left a cute little baby
I have you bro in my prayers and thoughts daily
I still Dey listen Dey learn am a grown baby
Whey get a Baby this life is crazy
They hate and blame on the cross they nailed me
I luk into my Godfather eyes bros nodey oppress me
Na you Cary this bag give me
I believe and I Dey practice
My knife no dry bros see my scars
See master please answer
This matters dezaster for deserters
One man double majas that's a Berzerker
Why you think all this beheading Dey happen since
When a newbies Dey try prove a point to OGs
Before deeper life my papa na native dr
Do you believe in God says the waiting surgeon
Little demons and the nurses dragging my soul
Scienctifically I was dead for 10 hours gave up the ghost
My cousin Theodora put me on cal from villa
Hear say I don kpoof bros I want show dem proof
Like Lazarus i rosed from the grave
Rest in peace sis grace I missed you everyday
This illness the same hospital same surgery
Wey kill my cousin grace
The same illness the same hospital the same surgery
I survived am am a miracle child
My senior bros say I be bad egg
So I stay away from my relatives I no want infect them
Fast forward to 15 years all my nephew wey be children then
Don grow big all be frat men
Na universe or they followed my foot steps