Dear Lil Bro Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Omo Broski
Me I no even know Wetin those guys Dey do o
Make I Dey very sincere with you
Asin I swear
I if I tell say
I tell you say I understand Aranged
I Dey lie
As my Igbo Dey burn the Ashes Dey fall
I Dey brainstorm demons Dey interrupt
I knock on Heaven's door
Suicidal thoughts
I gather the stone wey dem take hit me built my blocks
Usher let it burn this is my confession
I don enter church pray
I don enter mosque pray
I don hold Aligator pepper stand ontop of grave
Loyalty nobi by choice you turn on and off
Who raised this niggas they are not like us
The way you passed your fellow guy joint
Says a lot
Make your guy sit for back
Your babe sit for front
Protocols must be observed
Tradition is a must
You be guy wey go diss your guy
To make your babe laugh
I go kubwa village with kastro
To see how far we have come
That used to be my room
One window one door
Chuck Tailor with no socks
Now na fear for God
White Nike booths like Astronauts
Inherited beef I used sense Comot body
If you fit kill for your guy
The other guy get person
No watch your guy for pocket no self entitlement
I can smell a hater a mile away
Fear is contagious make them stand for gate
Impersonators make them dig their graves
I Dey in your shoes stood in that same place
That girl na okpo my guy know her for Snapchat
Send her taxi money buy her shawarma
Lil bro you can't make a hoe your housewife
She get good character nobi by body count
I see new friends they try hard to keep loyalty
Old friends Dey try hard to keep loyalty
Blue tongue my bloodline is royalty
Honey before business ?
death before dishonor
Plus 855 that's a Cambodia
That's my godson calling from
the kingdom of wonder
lil bro no make decisions out of hunger
I was just like you pushed to the corner
With my back against the wall
Middle finger to the world
The era that am from doesn't exist anymore
Observed your elders because wisdom is a must
Internet's police quick quick delete that post
Observe your area e clear for your coast
No personal assumptions address the situation
No eye your guy chick even if na Ashy
My city is gory my city is like Banshee
Is three men stepping me Mo4 and Bashy
Dark days I lost my bro
I lost my slime
Rest in peace Medusa
Rest in peace Mighty Rhymes
Real niggas from day one
Make a toast abeg
Na lie if I say am not impressed