![Hennessy ft. Oseni Junior & Joevibes](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/15/d191d6349367486d846fbcc12308e990_464_464.jpg)
Hennessy ft. Oseni Junior & Joevibes Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
One time on the beat o
No be today
E don tey
As me & my guys dey
We go carry una go'
Far away
So fuwon ko ma lor bè o
Emi Eyan vybz kartel o
Emi eyan vybz kartel o
World boss vibes can tell o
Omo no be today o
We don dey ball everyday o
Dj put my songs on replay o
Lamba dey e plenty o
Hennessy don finish but we still dey turn up
One shot
Two shots
Three shots
Four!!
Party non stop make the gyal dem turn up'
Skrrrr
If you no dey shayo make you start to burn up o
Uhhh yay, eeeh
Uhhh yay, eeeh
Ohh nah,
Ohh nah
She need ah guy wey go do her better
So no time, me I no go stress ham
No wyne me I go spend you cheddar!
Ha' give you the pounds and CFA
You dey cause earthquakes, tsunami!
She go like to dance and party
She dey take my stress and worries
You the only one I see
Hennessy don finish but we still dey turn up
One shot
Two shots
Three shots
Four!!
Party non stop make the gyal dem turn up'
Skrrrr
If you no dey shayo make you start to burn up o
Uhhh yay, eeeh
Uhhh yay, eeeh
Ohh nah' ohh nah
Perignon we dey pop menh opor gan
Light the wood in the club oju ti foh
Pretty Fine fine ladies
Zero contour
All of them at once it's not enough
We dey party non-stop
Play the GBEDU no stop
Make the girls and guys
Come party
Gum body
Pretty girls all over me
They don't wanna set me free
She dey my melodies ha' mr romantic
Egba mi, egba mi o
Omo dè yi ti fè pami, egba mi o
Shawty no dey play with my hearti o'
Anything you want, you can have it o
Egba mi, Egba mi o
Omo dè ti fè pami, egba mi o
Shawty no dey play with my hearti o
Anything you want you can have it o'
Hennessy don finish but we still dey turn up
One shot
Two shots
Three shots
Four!!
Party non stop make the gyal dem turn up'
Skrrrr
If you no dey shayo make you start to burn up o
Uhhh yay, eeeh
Uhhh yay, eeeh
Ohh nah
Ohh nah
One and only