![Only you](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/25/9e137e37e5884633b4b97ad56157ac98_464_464.jpg)
Only you Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2023
Lyrics
Baby come close no wahala
Young nigga dreadlocks smoking gbana
Swear them know me from 9ja to ghana
Now it's jersey then buckhead to Tampa
Real actor, you want series or drama
For my yard all the girls dem, dem yapa
Where the Rémy where some ice or some larga
Say tonight is the night we going Gaga
Anything you want baby I do
I go to the club I spend times two
Let them niggas know my love is true
Girl, ima turn into a fool
The things you do me like juju
I'm seeing you tonight I wan act cool
Omo you fine cartoon
Add your name for my tattoo
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Wey dey do me like fool
Wey dey burst my cool
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Give me love times two
Say nah me and you
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Put me in the mood
After part one part two
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Give me love times two
Say nah me and you
Aye
Say nah me and you
Many funny things wey you don dey do
Hmm ha e be like April fool
Obianuju make we con dey do
I'm feeling you and you're feeling me too
This kind loving you gon get use to
After two make we rendezvous
So you can see that I'm into you
Aye
This kind things wey you turn me to fool
Anything you want baby girl yes I can do
Bonjour mademoiselle what you wan do
Fight for you Jackie Chan or nah kung fu
Running around what you want me to chase you
I'm drinking Hennessy no chaser when I miss u
Poli on deck
Money on check
Make them other girly's no vex
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Wey dey do me like fool
Wey dey burst my cool
Ayee
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Give me love times two
Say nah me and you
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Put me in the mood
After part one part two
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Give me love times two
Say nah me and you
Ayee
Baby come close no wahala
Young nigga dreadlocks smoking gbana
Swear them know me from 9ja to ghana
Now it's Jersey then Buckhead to Tampa
Real actor, you want series or drama
For my yard all the girls dem, dem yap
Where the Rémy where some ice or Some larga
Say tonight is the night we going Gaga
Anything you want baby I do
I go to the club I spend times two
Let them niggas know my love is true
Girl, ima turn into a fool
The things you do me like juju
I'm seeing you tonight i wan act cool
Omo you fine cartoon
Add your name for my tattoo
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Wey dey do me like fool
Wey dey burst my cool
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Give me love times two
Say nah me and you
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Put me in the mood
After part one part two
Say nah only you
Baby girl say nah only you
Give me love times two
Say nah me and you
Aye