![Believe](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/04/08/ff70af4d121e4d3c9b1009aeda762e81_464_464.jpg)
Believe Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Believe - Yung effissy
...
who tell you say e easy
abeg make e come show me how e b
may be Na my experience I never see fowl wey wewe....
leaders of tomorrow Nigeria limited Yeff
no be only north and south
guys many for east and west too
and no be everything
wey ear dey hear mouth go talk
if iron meet iron them say one go bend
i fit done goby the time you go want me
yes I'm an hustler
and I'm not ashame of who I be
shey you no go think am twice before you pick my call
Na try we dey try
after every exam Na God go mark the text
I no fit dey watch my self lose Na
believe ancient how e dey be
use your sit belt Yung effisy driving crazy
where you Dey now need general reading
i
misky give me the tea