IF BEING SAD IS A CRIME Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2024
Lyrics
IF BEING SAD IS A CRIME - Ayox
...
********************
Mehn I've been down
mehn I've been sober
wetin dey my mind na my mula
I no dey sleep I dey work night
kin rere oja je na my player
you know we from street
boy from the gutter
many things on my mind
e teti ke gbo now
ati koshe ni oro wa
ologun lo luwa
mo ka keu mo sa tira
koni shi kona tun la
if I remember all the suffer wey I suffer
my mama dey for me
she dey send all her prayers
woni omini wa rona gbegba
u know
lola hawla
**************************
idina siratol mesteqim
tell me would you listen if I tell you as e be
how i won't take receive if I no fit believe
so put my hopes on God
this is the year I've been waiting all my life oh
wey e go get for me and my day ones
if I get small money I go show love
if u need me to your rescue I go show up
but as money no dey nko
kila fe she kila fe so
and if e no be God kini mbaso huh