Ashewo Boy ft. Tekno Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
Ashewo Boy ft. Tekno - Ayox
...
Ooooh ooo
Eeeee yeee
Signal
I say fine boy looking sharp
You no say girl dem love me die
Dem dey gbadun all my melody
Ashawo boy for life
When is time you no is time
Even your girl go come around
We outside no be for person wey dey work for bank
Omo to sho Hello
Love the way you benlow
Omo you dey make me kolo
Shey you go be Hollo
Fine girl wey get yansh and body
She say she wan put am on me
Make we practice monopoly
She wan love but I’m not ready
Fine girl wey get yansh and body
She say she wan put am on me
Practice monopoly
She wan love but I’m not ready
Aaaa eee aaaa
Seven hundred vibe
Three hundred aside
Like king Solomon
I’m an Ashawo boy for life
She say what are we
We are what we are
I’m what I’m
I’m an Ashawo boy for life
More money alarming
Come gbadun Alhaji
Two girls for comasi
O ni je fi salad e
We go chop life still is over
Omo pe to nor dollar
Aye Casanova
Aye nko lowa
Omo meta ko to
Dem dey wan follow
She wan be my Hollo
Say I make her Kolo
Fine girl wey get yansh
She say she wan put m for me
Make we practice monopoly
She wan love but I’m not ready
Fine girl wey get yansh and body
She say she wan put am for me
Practice monopoly
She wan love but I’m not ready
Aaaah eee aaah
Seven hundred vibe
Three hundred aside
Like king Solomon
I’m an Ashawo boy for life
She say what are we
We are what we are
I’m what I’m
I’m an Ashawo boy for life
Seven hundred vibe
Three hundred aside
Like king Solomon
I’m an Ashawo boy for life
She say what are we
We are what we are
I’m what I’m
I’m an Ashawo boy for life