![Activities](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/03/31/44b1ef738572434c8f28a47881e615d3_464_464.jpg)
Activities Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Cause I no dey let person dey know my activities lie lie (See this small puppy)
Cause my neighbor fit kill me or hold me on captivity walai (Blakbear Phonzie)
Them dey see me for TV I be them liability walai (You already know) walai
Make them no tell you my life that na nonsense
Me no get peace Barnabas bring in Violence
Say Paramount na my bad habit, action film we dey light like breeze
See this people you dey see no get conscience
Make you no go let them teach you all them nonsense
When they hold you on their captivity, your life go turn area daily activities
Cause I no dey let person dey know my activities lie lie (Where the location make we go)
Cause my neighbor fit kill me or hold me on captivity walai (You never buy ticket bo ta )
Them dey see me for TV I be them liability walai (E no cost na) walai walai
Na why my blood dey jiriate
I know say any time human being go migrate (move dem)
So Barnabas me I dey pepper since, my prophecy be like nemesis,
10 Maguire no fit near Messi (for where)
area sabi they no dey tell person
Give people distance no mean say make you keep malice (yes)
I know say some times human being go dey feel childish
Cause I no dey let person dey know my activities lie lie
Cause my neighbor fit kill me or hold me on captivity walai
Them dey see me for TV I be them liability walai walai
Cause I no dey let person dey know my activities lie lie (move dem move dem move dem)
Cause my neighbor fit kill me or hold me on captivity walai ( all this winshy winshy people)
Them dey see me for TV I be them liability walai (flog them Oraimo Cord for their neck) walai (make them cry)
Cause I no dey let person dey know my activities lie lie (they wan know wettn you dey do)
Cause my neighbor fit kill me or hold me on captivity walai (no mind , no mind them o)
Them dey see me for TV I be them liability walai (no near them o, no no near them o) walai
(All this winshy winshy people weh we get full area, full compound, love your neighbor but your neighbor go dey hate you, go dey put put mouth for your thing, go dey mytchew omo Flog am Oraimo Cord,
Ooh ahan Bo ta you never buy ticket )