Legacy ft. Zziz Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Chairman change am for your Smally na abeg
(NO CAST)
Chairman abeg my brother 10 naira 20 naira ,5 naira na small thing na abeg
Ahhh my brother
I'm sorry if I didn't know much about love
Say this nigga no too fall for her much
Na many reason make am just dey talk all this talk
And I put too many on my wrist watch
Asin time no dey
Charava no dey push Charava na why make move
Phonzie traveler who think say I be kweku
Sapa for who dey await promise from him papa or uncle no father figure Phonzie can't lose
This niggas can't deny the fact that I came out from the North side to run this lag
No period guy how you take dey run this pad
Omo the game still dey on na you go drop this pad
Your hand still dey hot na why this bitches dey near you
Small puppy big bite dem go fear you
I no get your new line ah for don bell you
No love forget wetin this area now dey tell you
No emotions you niggas can't fuck with me
If no be one or two things you can't sup with me
If you don't understand the tension then suck my dick
Zobo no be Andre na millions dey relate with me
I'm sorry if I didn't know much about love
Say this nigga no too fall for her much
Na many reason make me just dey talk all this talk
And I put too many on my wrist watch
Asin time no dey
It's time for legacy too many people dey look up to me
We no be sinner mate
You're not my homie please don't even think I owe you anything, anything Omo
Your mate dey grind You dey family house dey puff smoke (what)
Watch your back, you sef fit be popsmoke
This life be like nyansh we Dey bounce on top (what),
dey grind on top, too many spend the pounds on top
Funny how the boys for area dey vex with me
Small puppy dey make bread dem dey fake with me
Osarobo no go doubt am we dey make muller I swearii god na why your Barney dey fuxk with me homie
Fuck the obstacles I'm moving through it (Ehhh)
Can't fuck with them my mama business (Yeah)
If it's not money you can't talk with us and Black Oliver Twist, Say I won them all (won them all)
Life is funny so I move a bit (move a bit)
I'm still a fan do not blow me heat (blow me heat)
I'm used to winning now I forget to lose
It's money power moves that's the only motives
I'm sorry if I didn't know much about love
Say this nigga no too fall for her much
Na many reason make me just dey talk all this talk
And I put too many on my wrist watch
Asin time no dey
It's time for legacy too many people dey look up to me
We no be sinner mate
You're not my homie please don't even think I owe you anything, anything Omo
(I want to live all my life)
Say my voltage no dey play we dey put them for detension yess
Oh oh oh I want to live all my life
Sound Oracle