Stack It Up Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Energy po gan
From Canada straight to Paris
The money po gan
We dey here dey totori
Still dey hustle
Kowo lepe
Shoot our shot like Omori
Them dey call you Alaye
Alaye
Owo loma fi shaleye
If them Dey call u Alaye
Alaye
Owo loma fi shalaye
Shey na marina
For marina for marina
Abi na Bariga
Shey you dey Naija
For Naija for Naija
Abi u dey for jand
Your mouth no go dey talk am
Owo loma fi shalaye
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
I say Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
I say Stack it all up
From Monday to Sunday
We no dey play
Partying everyday
Like say na holiday
Sexy pretty girls
Pull up all the way
Bad energy please stay far away
The girl wey I meet for Marina
Na she be that for my BMA
She dey my door mouth
Con dey para
Baby girl calm down
Them Dey call u Alaye
Alaye
Owo loma fi shaleye
If them Dey call u Alaye
Alaye
Owo loma fi shalaye
Shey na marina
For marina for marina
Abi na Bariga
Shey you Dey Naija
For Naija for Naija
Abi u Dey for jand
Your mouth no go Dey talk am
Owo loma fi shalaye
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
I say Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
Stack it all up
Bose po Bose po Bose po po
Stack it up stack it up
I say Stack it all up