Don Dada Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2022
Lyrics
Hustle like nobody
Back in the days
When I know nobody, when I no get money
From Makoko to Ebute-Metta
Living my life like say, like tomorrow go better
M'oni pe m'o m'oyan ri
I know some people, m'o mo sanmori
Remember the time I no be somebody
Dem dey run, dem no wan gum body
M'oni pe m'o m'oyan ri
I know some people, m'o mo sanmori
Remember the time I no be somebody
Dem dey run, dem no wan gum body
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (Desire)
Because I be number one (Number one)
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (Desire)
Because I be number one (Number one)
Lasgidi where we dey, I know wetin I face
I sell firewood and plantain
M'oni k'owo l'epe
But now, emi omo no salary
I'm living my life, check my gallery
I love my bottles black, like melanin
Na im be my medicine
M'oni pe m'o m'oyan ri
I know some people, m'o mo sanmori
Remember the time I no be somebody
Dem dey run, dem no wan gum body
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (Desire)
Because I be number one (Number one)
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (Desire)
Because I be number one (Number one)
Hustle like nobody
Back in the days
When I know nobody, when I no get money
From Makoko to Ebute-Metta
Living my life like say like tomorrow go better
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (Desire)
Because I be number one (Number one)
I be the Don Dada (Don Dada)
One Africa Mandela (Mandela)
I give you what you desire (Desire)
Because I be number one (Number one)
Don Dada (Don Dada)
Mandela (Desire)
Number one (Number one)
I'm the number one
Don Dada
Mandela
Desire
Number one