I’m sorry (feat. Zeewalexy) Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2024
Lyrics
Olawise na ni
Hmm hmm hmm
Zee walexy omo ologo
Make hustle Dey pay
Now bless me all the way
Baba sha nu mi oo
Sorry for sorry ee
Many things on my mind ooo
I hustle to Dey ball ooo
I’m sorry no Dey dull ooo
No rush make I just blow o
I’m sorry Shey you go duro
Many things on my mind ooo
I hustle to Dey ball ooo
I’m sorry no Dey dull ooo
No rush make I just blow o
I’m sorry Shey you go duro
a Kan mi ni mi n se kanju
Ara Kan mi ni mo se sanju
Ara Kan mi mi kin se ko lu
a Kan mi ni mi n se kanju
Ara Kan mi ni mo se sanju
Ara Kan mi mi kin se ko lu
I’m sorry je ka lo le
Oh baby je ka lo le
Aaa ma gba Dubai wole
Ama shopping ama jaye
Owo sporty mo fi gba le
I’m sorry ko de Kan ye
Hustle ko le ja ye
Tori ya ko da laye oo
Wetin I go do when money no Dey sorry
Waiting my for my money
Waiting I go chop when money no Dey
Me o me o Dey
Sorry am sorry
My mummy I’m sorry
You were call when I’m chopping ooo
When money no Dey
That why I’m working ooo
Baba answer my prayer
Wey hustle Dey pay ooo
Baba Sa nu mi
Ranti mo si tayo tire
Ire ni mo fe baba Dami lohun te mi
Sorry I’m sorry
Daddy am because I want chop
And mummy want chop ooo
My food they want chop ooo
Oluwa da mi lohun temi ooo
My hustle don Dey pay ooo
Sorry I’m sorry ooo
Because I’m working ooo
Mummy am sorry ooo
Forgive me all my sins ooo
What can I done for you sorry
Many things on my mind ooo
I hustle to Dey ball ooo
I’m sorry no Dey dull ooo
No rush make I just blow o
I’m sorry Shey you go duro
Many things on my mind ooo
I hustle to Dey ball ooo
I’m sorry no Dey dull ooo
No rush make I just blow o
I’m sorry Shey you go duro
a Kan mi ni mi n se kanju
Ara Kan mi ni mo se sanju
Ara Kan mi mi kin se ko lu
a Kan mi ni mi n se kanju
Ara Kan mi ni mo se sanju
Ara Kan mi mi kin se ko lu