Greatness Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I Dey try my best make I no wrong God
Cos nah only you me i fear me I answer to nobody e ehh eh
And I Dey do my thing make I no pompous
I get down on my knees and I pray I believe in spirituality ee
It's a greatness something you can never stop this
Even if you try
It's a greatness something you can never stop this
Even if you try
And it's a greatness something you can never stop this
Even if you try
it's a greatness something you can never stop this
Stop this stop this e ee
And if you never go you no go know
Nah only me know all the reasons wey I take it slow
I know you never hear this kind of flow and you wanna know why the reason wey I never show oo
Ishe kolowo my brother
Tan ba ni kosare koya carry Okada
No dey call me monkey still dey starve me banana
No Dey whine me bros malo tan mi bi abela
Why you dey feel say you go feel try
Shey you no see wetin I carry for head
Why you dey feel say your mind dey lie
For my family nah me dey win all the bread
Before you enter shame what you need to know be say
This kind matter nah the matter God hand e dey
I need to warn you say poverty don say gobe
All my life nah happy living like holiday
It's a greatness something you can never stop this
Even if you try
It's a greatness something you can never stop this
Even if you try
And it's a greatness something you can never stop this
Even if you try
it's a greatness something you can never stop this
Stop this stop this e ee
I Dey try my best make I no wrong God
Cos nah only you me I fear me I answer to nobody ee eh
And I Dey do my thing my I no pompous
I get down on my knees and I pray I believe in spirituality ee ee