Time Is Expensive Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
It's your boy EMZE
shebi awa laseyi adetun masemi
Elo lowo ori elomi
Kosi opolo lori elomi
Kope dandan peko momi
Shebi eyin lejeyi edetun majemi
You know me you still Dey sheymi
You come dey call me paddi
You think say me I be dundi e
If e no be money
Dakun mapemi
If e no be ego
No Dey call me phone
If e no be money
DaKun mapemi
If e no be ego
No Dey call my phone
Cos my time is expensive
Cos time is expensive
Moman saye di 4:30
My time is expensive ee
That our tori no go last
If e no be cash
If e no be kpa
I go decline am fast
No be say me I dey brag
It is not like that
See I need to shalaye for you make you relax
All this while wey I Dey look
You think I be fool
You think I be dundi I dey calculate my moves
I am badder than you think
Eje ko ma sink
Ejeko ma wonu opolo yin as I sing
Mio le shalaye
My eyes see so many things mio de le gagbe e e
If e no be God wey
Dem for do me plenty things and gbe mi trabaye
Omo ase
Get it together
Open your pineal
Time no Dey wait for no man nah why I dey para
I no want wahala
I just stack my raba
Who say money no be everything
Close that your gutter
If e no be money
Dakun mapemi
If e no be ego
No Dey call me phone
If e no be money
DaKun mapemi
If e no be ego
No Dey call my phone
Cos my time is expensive
Cos time is expensive
Moman saye di 4:30
My time is expensive ee
Ahh
Owo lawa wa wa ni bio we no get time to dey shalaye shalaye ahh
Owo lawa wa wa ni bio we no get time for your drama oo
Mio le shalaye
My eyes see so many things mio de le gagbe e e
If e no be God wey
Dem for do me plenty things and gbe mi trabaye
Omo ase
Open your pineal
Get it together
Time no Dey wait for no one nah why I dey para