
Reign Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Love is not for the weak
Ewo
Eje kin keep Quiet
Omo ti mo gbesori
Steady posting Bobby on the internet
Ole
Ole Ajibole
Ebami kigbe ole
Ole
Ole Ajibole
She carry my name go Babalawo o
Say make dem do me Ajo o
She carry my name go Babalawo o
Say make dem lock my head oo
She just wanna reign with me
But don't go through the rain with me
She wanna reign with me
But don't go through the rain with me
She just wanna reign with me
But don't go through the rain with me
She just want to spend my money but she no wan suffer for me
Many Many things wey I compromise
Wey I sacrifice
Many many things wey I don survive
Make I no dey cap
I'm steady sipping on my Hennessy
She steady siping on my energy
Steady looking for apology
While I steady looking for my melody
I'm steady sipping on my Hennessy
She steady draining all my energy
Steady looking for apology
While I'm looking for stacks on stacks
Money Money Money Moneh!!
She carry my name go Babalawo o
Say make dem do me Ajo o
She carry my name go Babalawo o
Say make dem lock my head oo
She just wanna reign with me
But don't go through the rain with me
She wanna reign with me
But don't go through the rain with me
She just wanna reign with me
But don't go through the rain with me
She just want to spend my money but she no wan suffer for me
She no wan suffer for me
She just wan go Miami
She just wan dey kpataki