Happiness (Give me Ashawo) Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
E go better e go better
Tomorrow go better
Sheybi na wetin they telli papa
My papa my papa ah
E go better e go better
Tomorrow go better
na wetin they telli my mama
Dem wan come tell me the same thing
Emi Omo Ope
Mogbowo lo o
Mo ra ile
Mo sise lo o
Mo jaye
Mo je idme
Mo de ra moto
Moti di eni to fe ri to fe ya photo
Emi Omo Ope
Mogbowo lo o
Mo ra ile
Mo sise lo o
Mo jaye
Mo je idme
Mo de ra moto
Moti di eni to fe ri to fe ya photo
Make I cool my mind o
Give me shayo (give me shayo)
Give me happiness o
Give me Ashawo (give me Ashawo)
Make I cool my mind o
Give me shayo (give me shayo)
Give me Happiness o
Give me Ashawo
And then for the street wey I dey everything dey risky
Too many shots I don dey dey tipsy
I mount my guard and I live easy
But if yawa wan gas I go call EC
But ko si eni keni
I no fear nobody
Anything wey dey talk I know say iro ni
Ko si eni keni I no fear nobody
Anything way dem talk I know say oje ni
Emi Omo Ope
Mogbowo lo o
Mo ra ile
Mo sise lo o
Mo jaye
Mo je idme
Mo de ra moto
Moti di eni to fe ri to fe ya photo
Emi Omo Ope
Mogbowo lo o
Mo ra ile
Mo sise lo o
Mo jaye
Mo je idme
Mo de ra moto
Moti di eni to fe ri to fe ya photo
Make I cool my mind o
Give me shayo (give me shayo)
Give me happiness o
Give me Ashawo (give me Ashawo)
Make I cool my mind o
Give me shayo (give me shayo)
Give me Happiness o
Give me Ashawo