ON GUARD Lyrics
- Genre:World Music/Folklore
- Year of Release:2024
Lyrics
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
omo i tire for street people
But na for the street wey me see food
and Ashi wey her yansh get dimple
and the puna smell like sea food
I dey with my guys undisclosed
Sapa on the rise but we good
We go chop this life like sea food
Omo we dey run am fruktos
U fit dey your own make dem mean you
What a boy gat to do
What a boy gat to do
What a boy got to do
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
make you check yourself
If you dey slack make you double up
Get the strap cos its many ops
Get the bag get when the money talk
No one interupts
On your widas tho
Den no fit ball like this
omo na feeders tho
I know say for this game
Me I no need put no feelings tho
all this lame love come With billings
But i’m still gassed up like a cylinder
Watch my back i got trust issues
thats why im telling you
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard
aboi gotta stay on guard