Hopeless Romantic Lyrics
- Genre:Afrobeat
- Year of Release:2023
Lyrics
i for know say your loving na ponzi (ponzi)
steady i dey put am hunnid (hunnid)
when you wakadupe for that sundress (sundress)
And you tell me say make i dey honest
I dey dey para i dey shock
for you matter i go chirch
Emini player idan gan gan
i be learner for your court
for your court
I'm just a hopless romantic
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
You use your beauty to trap me
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
Im just a hopless romantic
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
You use your beauty to trap me
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
Omoge je ka lo
I bust in your hood wondamo
If i buy one car i must to buy another one
Baby give me kiss
I go ask for another one
I know the girls dem dey
But na you wey be number 1
Sare wa gba lowkey
Awon aye won mo boshe nlo
With the way that you scrr on
A nigga baby girl you make me
Want some more
Bebenlo
Omoge atin nlo
I fall in love
I No come 'gree stand up
I'm just a hopless romantic
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
You use your beauty to trap me
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
I'm just a hopless romantic
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
You use your beauty to trap me
Uh yea uh yea uh yea yea yea
uh yea uh yea uh yea yea yea
Omoge je ka lo
I bust in your hood wondamo
If i buy one car i must to buy another one
Baby give me kiss
I go ask for another one
I know the girls dem dey
But na you wey be number 1