Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

The boys not sleeping

The boys not sleeping

The boys not sleeping

The boys not sleeping

The boys not sleeping

The boys not sleeping

The boys not sleeping

The boys not sleeping


I jst


Sit back relax

And make d flow just drip

Might need quarantine

Cause I'm way too sick

When I

Step on the beat

Man i go concrete

So when dy

Talking to me

U knw dy can't compete

I jst wavy dy go

Dem never chi chun chin

No be by who resemble

Na by who raise pikin

Nd i lived in d jungle

So I learnt lessons

Nd e get many tinz

Wey d man eye don see

Since

Back when

I was a little kid on d block

I was playing after round 1

No b papers nd rocks

I was moving with men

Dat waz moving with glocks

Nd na Bob G we dy drink

Oboy no be Ciroc

I say Mind what u say

Or u get food for ur taught

Nd if ur bitch hungry

Here's a dick for ur thot

I dnt mean to be rude

It's jst a compliment bra

Nd if u take am anyhw

Den mk we dy take am to war


I dnt like too talk too much

I jst like to dy work

And if ur bitch to dy look me

I go like mak we fvck

I just dy yarn my belle

I no dy panick at all

Nd if ur babe get belle

We give am misprostol


I ain't fvckin with a nigga

If he ain't fvckin with me

It was d life of a Gee

b4 a Gee do Gee

Nd most of ma niggaz

Are way back from AP

E don tey since we knw

So u no go whine me



I smoke loud

light dat dead man walking

I'm so high

I hear d angel's calling

Feeling lyk jack harlow

So my gee wats poppin

I say me I no dy

Cause my legs not working


I'm so high

I could step on the sky guy

Nd if u go like try

Make i connect ur WiFi

Me i dy cruise die

I dy cruise on d cloud 9

We Reason some kind times

We go flex on d good life


And If we meet in d next life

I pray to almighty we good

And if u go vibe for d west syd

I tell em go meet soundz from the woodz

Nd i dy work for d midnight

So for morning I no go beg for food


I tell them

I dy work for the midnight

So for morning i no go beg for food


The boys not sleeping

Tell em

The boys not sleeping

Talk am again

The boys not sleeping

Tell them tell them

Make them hear na


Try me style

Dem all jogodo

Young Black Trench Kid

See my head gbono gan

Test and try

And den you go know

Real life no Film trick

E dy play E dy Show


Certified Strong Man

Na Based on OT

You no fit wyn me

So no dy check me


Certified Strong Man

Na Based on OT

You no fit wyn me

So no dy check me

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          If you have any questions, please feedback on Boomplay App or send an email to [email protected].

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status