
ONE BLACK BAG Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Uye
Its Al What ?
One black bag
Wey I carry cummot for lagos
Young trench kid on the road
Nothing fi stop us
Unlikely
Sey you dy wyn me
All na timing
Dem no respect God
How you wan make dem
Fear jesus
Osas you don dy mad
Dy say d pikin
No dy hear word
But bro say you believe in me
Then I believe in me too
Old story
True story
Make I tell you
As e be sey you get
And when I land for Canada
I first go Quebec
I see things
Men dem No tell me yes
And when I landed from the plane
Feels just like yesterday
With my
One black bag
Wey I carry cummot for lagos
Young trench kid on the road
Nothing fi stop us
Unlikely
Sey you dy wyn me
All na timing
Dem no respect God
How you wan make dem
Fear jesus
Osas you don dy mad
Dy say d pikin
No dy hear word
But bro say you believe in me
Then I believe in me too
Old story
True story
Make I tell you
As e be sey you get
Sey you get
Make I tell you as e be
Sey you get