
Faaji Lawa Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
This song is not currently available in your region.
Lyrics
Boy J pon d banger
Anita baby
Baby lo fa tu
Say na she be my dami duro
Anita berker lo fa to
Say nobody fit Damn my duro
Ehh
Damn my duro
Say na anytime she waka pass
All the boys them the craze
Them the kalapass
Say na who born you
Say na anytime the gbedu drop
E dey touch your body
Say anita dance
Say na who born you
Baby say na who born you
Oya faaji lawa
Faaji lawa
Baby faaji lawa
Faaji lawa
Baby faaji lawa
Omalicha baby faaji lawa
Girl I no go do another girl
Wetin I do you
This your body nice e like say na voodoo
Ginger me girl
Make I be your mumu
This kind love wey go make you say I do
Girl I no go like say you body been banging
This kind Body mesmerize
Oh my girl you been banging gan
Fire blazing you dey fire gan
Say na anytime she waka pass
All the boys them the craze
Them the kalapass
Say na who born you
Say na anytime the gbedu drop
E dey touch your body
Say anita dance
Say na who born you
Baby say na who born you
Oya faaji lawa
Faaji lawa
Baby faaji lawa
Faaji lawa
Baby faaji lawa
Omalicha baby faaji lawa
Oya faaji lawa
Faaji lawa
Baby faaji lawa
Faaji lawa
Baby faaji lawa
Omalicha baby faaji lawa