Fikayo (Original Song) Lyrics
- Genre:Afro Soul
- Year of Release:2023
Lyrics
(Sip the drummer boy)
Yeah
E bami be fikayo ko ma e lo
Ko ma e lo o o o
E bami be fikayo ko ma e lo
Ko ma e lo
Ko ma e lo o o o
E bami be fikayo ko ma e lo o
Ko ma e lo
Ko ma e lo o
E get this girl wey I dey fall for
Anything I fit buy for you, na you I go die for
Just name the price, I fit go pay
Why I go own you nigbati o se Palmpay
Mo start our love, abeg no dey delay
If na wetin you want my lyrics I fit to display
Na you I want malogor
Omo ase, malo fo
Karapata
I’m high on Hennessy
Display your bulletin
E bami be fikayo ko ma e lo o
Ko ma e lo o o o
E bami be fikayo ko ma e lo o
Ko ma e lo
Ko ma e lo o o
E bami be fikayo ko ma e lo o o
Ko ma e lo
Ko ma e lo o
O de shey temi, make we start
Malo gbagbe mi, kaba last
Shey na you I want malogor
We are bonded together, see the catapult
Omode meta n sere, baby mi o sere
Sho ma bami dele
E bami be fikayo ko ma e lo
Ko ma e lo o o
E bami be fikayo ko ma e lo o
Ko ma e lo
Ko ma e lo o o
E bami be fikayo ko ma e lo o
Ko ma e lo o
Ko ma e lo o
It been years upon years, mo n reti kayo wa kun
Reading my psalms, mo n ka tira
Lola Kunfayakun
Me sef wan cashout
Give them the gbedu in and out
Blessing go locate
Table go rotate
I just wan turn up
Smoking my loud and sipping Champagne
I just wan turn up
Fun mi lowo mi o gbeni kin lo shaye.
(Sip the drummer boy)