Ask Of Me (Original Song) Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
Thanks G on the beat
Ask of me
Don’t judge by what you see
Thinking you are playing me
That gat me feeling funny
Ask of me
When last do you call
I might be depressed that one no be norms
Try dey visit your people or make you call
Yawa dey no look at things wey don cost
Inside life (people dey die silently)
No forget that (no one wan live with regret)
Make e no bloody (light me my cigarette)
The lifestyle cost
Balling on a percent
O fe yami photo ninu studio
Emi nikan loku to n gbo radio
Ah
Ask of me make e no tey
No one wan die with no traces
If you want collect sho ni Opay
Palmpay dey, Loke Loke Loke
Wolekanle, Recognition eyan Wale Tunes
No wan go Astray
Promzy ori lo yomi I for don go Wild(Promzywild)
E bo ko lo far
No more trabaye
Awa ti sun m’aye
Today na Christmas mo ni ko bo maye(client)
My face no dey show, shoe no dey shine
Dem say I sabi, sapa lowkey
O kamila
Make story change
I quit 100 naira per day
Hustle still no pay
Keep grinding my bro, just to avoid the shame
Ask of me
Don’t judge by what you see
Thinking you are playing me
That gat me feeling funny
Ask of me
When last do you call
I might be depressed that one no be norms
Try dey visit your people or make you call
Yawa dey no look at things wey don cost
Adupe baba(Adupe)
Adupe omorr(Adupe)
Oke loke loke(Adupe)
We know say one day, Hustle go pay
Adupe baba(Adupe)
Adupe Omorr(Adupe)
Ogo loke loke
We know say one day Hustle go pay
Ask of me
Don’t judge by what you see
Thinking you are playing me
That gat me feeling funny
Ask of me
When last do you call
I might be depressed that one no be norms
Try dey visit your people or make you call
Yawa dey no look at things wey don cost
Thanks G on the track.