CEO ft. Beatsbymxrc Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2023
Lyrics
See body o oh I like to partake
But she tell me say they don break her heart too much oshey Omo na package (na package)
My gee sef dey tell me say he see you for their garage
Omo watin you go find
I no know
I no know say omoge na cash and carry(na carry oshey)
Waka waka waka waka waka waka waka waka mmhm
Say that shawty she no sabi tire mmhm
I know that shawty say she carry kaya mmhm
And her spell passi Harry Potter
Even peter Parker no sabi to swing like you swing that mmhm
They say she bend passi Avatar mmhm
Small small sister Agatha
We know you sef go like see true love
wey go show you care
Wey go hold you down when you need that love unlimited
But we know say you be CEO of ashawo
So we no shake for the matter oh
Omoge do your thing shawty carry go
Carry go , oshey
One time
E get time wey you show me green light
I do mistake I go love you big time
She say no curry I won’t waste your time/thyme (producer cut it out I mean no worry)
E geti this time,wey you whine
Say my eyes dey your body no lie
But again you get light 24 guys
Oh why
Oh why
Waka waka waka waka waka waka waka waka mmhm
Say that shawty she no sabi tire mmhm
I know that shawty say she carry kaya mmhm
And her spell passi Harry Potter
Even peter Parker no sabi to swing like you swing that mmhm
They say she bend passi Avatar mmhm
Small small sister Agatha
We know you sef go like see true love
wey go show you care
Wey go hold you down when you need that love unlimited
But we know say you be CEO of ashawo
So we no shake for the matter oh
Omoge do your thing shawty carry go
Carry go , oshey