Dragan Warrior Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2024
Lyrics
These times
E be like say my sunshine dim no strong shine
But in my own time
I go over take and outshine
No be today them dey call me number one
Ajebo steeze Apkoruka for the heart
So let me show them what I'm
I go show them what I'm made of
Yeah
Warrior
I be Dragon warri
Fire juju pon me head me no fit to worry
That's why me steady dey me sanctuary
Thswhy me steady cast and bind me nat in a hurry
But my kele me dey steady worry her
Tell her cool ya pretty mind gyal I'm pretty sorry
Oh mi gyal you no need to worry
All me day one dem know
I be dragon warrior
Say my patience is a long time battle say me ready fight this till me win
And I pay no mind to heart breaks and pain cause I know this is only the beginning
Even tho my small head no fit wrap this reality that me been seeing
Thug it out
Hmm I go thug it out
Heart strong no space for the thing to weary
Oh well my paddy all well
If anybody go ask me I tell them all well
Them dey tax me like I dey ball well
Me no fit to explain say e be like I see hell
I dey package all my pain, i dey put am pon me head
Holy water wash the dirty water wey dey pon me head
I dey prepare my shege for the yawa up ahead
My goons show me real love me no fit to suffocate
At the end we go surely jam for the heavens gate
In all in all we go stand strong