![Be Grateful](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/02/28/a4ca21e4baf44f048a59dda3831f3b62_464_464.jpg)
Be Grateful Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2021
Lyrics
Eeeeee I’m glorifying o
Thankful eeee
Dr Dam on this one o
Oya wait ( wait wait wait )
Why you Dey sad early morning
Oya duro na ( duro naa duro naa)
Why you Dey frown early morning
Better be grateful (grateful)
Better be thankful (thankful?
Many people Dey in grave o
Oooo
Better be grateful (grateful)
Better be thankful(thankful)
Many people Dey in grave o
Some people don die
Die die die !
Some people don kpeme
Kpeme kpeme kpeme
Some people don die o
Die die die !
Some people don kpeme
Kpeme kpeme kpeme
Early morning as I wake up
In my bed bed when I wake up
On my kneel I dey thank God
I gotta pray as I face up
I gotta do my daily work
Tebari mummy ke kiwon
On my way to the stardom
Gotta move fast I can’t stop
Sey you feel me I dey feel you
Keep going koni sewu
Don’t be a fool be grateful
Many don die I dey tell you
Oya wait ( wait wait wait )
Why you Dey sad early morning
Oya duro na ( duro naa duro naa)
Why you Dey frown early morning
Better be grateful (grateful)
Better be thankful (thankful?
Many people Dey in grave o
Oooo
Better be grateful (grateful)
Better be thankful(thankful)
Many people Dey in grave o
Some people don die
Die die die !
Some people don kpeme
Kpeme kpeme kpeme
Some people don die o
Die die die !
Some people don kpeme
Kpeme kpeme kpeme
Woni file kole debe
Oluwa lose eyan ko se
Wonfe kateba kamorobe
Our God Dey koleribe
I’m feeling the beat mi o le gor ke
I thank my God mi o le fo se
Eni robi simi koni pose
Lai lai koni bo nbe
Why you feel disgraced
Cuz money no Dey
God go make a way
We go get the fame
We go reach the place
Make we work and pray
Before I say too much I rest my case
Oya wait ( wait wait wait )
Why you Dey sad early morning
Oya duro na ( duro naa duro naa)
Why you Dey frown early morning
Better be grateful (grateful)
Better be thankful (thankful?
Many people Dey in grave o
Oooo
Better be grateful (grateful)
Better be thankful(thankful)
Many people Dey in grave o