![Real Life ft. Hari keh](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/12/21/a3449d1b6a2d4c8cb6bd1d46a27ecd86_464_464.jpg)
Real Life ft. Hari keh Lyrics
- Genre:Afrobeats
- Year of Release:2022
Lyrics
For the real life
Many things I don realize
So many things I don survive
Many things wey don combine
Combine Together I’m living life for the better
Pray for good life for my mama
Pray for good life for my father
And my niggas
Sometimes in life omo you have to go slow
Some scenes in life e need to get soco
You only live once omo see na yolo
Follow me now Oya make we go go
Hey!
you only live once oooo yeah
enjoy yourself nobody fit stop you ah cos yolo
no dey dull yourself my nigga
you gats to think big and then be wise
no dey allow them dey make you feel say you no fit make am aiiiiii
aiye le ooooo oh oh
aiye oma feni foro oh see
dem be like chameleon dem go just dey change color orr orrrr
life is complicated
da da da da da ah
for this real life
we just dey chase the big bag
bless up my nigga big time
we gats to make this mulla ah
ebamiki mummy tebadele o
ebamiki daddy bebale
ise Owo loosomonu bi oko
ebamiki mummy bebadele o
ebamiki daddy bebadele
my eyes don see many things
my eyes don see many things
man no fit talk oh oh
Sometimes in life omo you have to go slow
Some scenes in life you need to get soco
You only live once omo see na yolo
Follow me now Oya make we go go
Many times Mama say make I go slow
Some Niggas live fast see won Dey gbo wo
But I got in faith in jehova
I pray I’ll never be sober