GBEDU Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2022
Lyrics
Eh yeahhhhh
Oh ...yeah I yehhhh
You say wetin yeah....say
Liku Henessy
Now I see
You on so many things I yoo
Now it’s Yole on the beat
Now we wan give u a hit
Wey go put you
On your feet I yooo
Whether you Dey go slow
Chilling in your crib
Or you Dey Togo
During na
Ma je ko na tutu
Ko’n ma ko je bi indomie
This one is something new ahhh ehh
Shawdy this your back
Is divine
Me I love the way
That you whyne
Baby you are one of a kind
I appreciate ooo
When you regulate
As you Dey
Feel am
Feel am
Feel am
Feel am
Feel am
Feel am
Feel am
Feel am
Nah the gbedu
Shey you never see anything
I go Dey
Kill am
No be juju
Shey you never see anything
Sooo....
Oh uh ooooo eh
Nah the gbedu
Oh uhhh ooooeh yeah yeah
Na d gbedu
Ohhhhhhhhhh
Nah the gbedu
Ehhhhh
Oya wait wait
Baby ja relate
Shey you want to killi me
Jowo ja rele
Ahhh ehhhhh
Whatever you say
Shey you want to killi me
What ever you say ooo
Manipulation
Baby this your back
Na confirmation ehen
Nah salutation
Shout out
to my people for bayelsa
Abegi give dem the gbedu
Turn off the lights
If you mess up
We go start up a fight ooo
Shout out to my sexy ladies
Shey you know say
I love you die
Eh eh
Shawdy this your back
Is divine
Me I love the way
That you whyne
Baby you are one of a kind
I appreciate ooo
When you regulate
As you Dey
Feel am
Nah the gbedu
Shey you never see anything
I go Dey
Kill am
No be juju
Shey you never see anything
Sooo....
Oh uh ooooo eh
Nah the gbedu
Oh uhhh ooooeh yeah yeah
Na d gbedu
Ohhhhhhhhhh
Nah the gbedu
Ehhhhh
Oya wait wait
Baby ja relate
Shey you want to killi me
Jowo ja rele
Ahhh ehhhhh
Whatever you say
Shey you want to killi me
What ever you say ooo
Liku Henessy
Now I see
You on so many things I yoo
Now it’s Yole on the beat
Now we wan give u a hit
Wey go put you
On your feet I yooo
Whether you Dey go slow
Chilling in your crib
Or you Dey Togo
During na
Ma je ko na tutu
Ko’n ma ko je bi indomie
This one is something new ahhh ehh
Shawdy this your back
Is divine
Me I love the way
That you whyne
Baby you are one of a kind
I appreciate ooo
When you regulate