RARA (Revamp) Lyrics
- Genre:Afropop
- Year of Release:2023
Lyrics
Yeh yeh
RARA
Eh yeh yeh oh
Yeh yeh
Crazy…
Yeh o my brother
Wetin man go do for this life I wonder
If u try Dey humble wahala
Dem go kon Dey hurt you
I tire oooo
The days are dark my brother oh
Wida your eyes and pray my brother
Dem ah dream killers
Dey don’t wanna see u shine
Yh Yh
Dey will never love u
Dey just wanna use u
Living in the moment
What do I know?
Dey would never love me
Ra pa Pam Pam Pam
Dey just wanna use you
Uhhh they don’t know that
My cup’s running over
Man said it’s over
but GOD said it’s not over
Dey can never off my light oh
RARA
Everything thing I touch
E burst with
JARA
Everytime I go to the church
Sutana
They can never stop my shine oh
RARA oh RARA oh
Blessing kon yakpa
Make no man Dey para for me
Oh RARA
They can never off my light oh rara
Everything I touch e Dey burst with
RARA
Everytime I go to the church
SOUTANA
They can never stop my shine oh
RARA oh RARA oh
Bad man please ahh
Keep ur space ahh
I recognize
You ah dream dream killer
Been through alot
Now am way way bigger
All thanks to Jah
Now am doing better
Chop life
It’s no crime to pop d rozay
Turn up
To spend money troway
Sometimes
e gats to Cause
GOBE GOBE GOBE
Dey will never love u
Dey just wanna use u
Living in the moment
What do I know?
Dey would never lover me
Ra pa Pam Pam Pam
Dey just wanna use u me
Ra pa Pam Pam Pam
Uhhh they don’t know that
My cup’s running over
Man said it’s over
but GOD said it’s not over
Dey can never off my light oh
RARA
Everything thing I touch
E burst with
JARA
Everytime I go to the church
Sutana
They can never stop my shine oh
RARA oh RARA oh
Blessing kon yakpa
Make no man Dey para for me
Oh RARA
They can never off my light oh rara
Everything I touch e Dey burst with
RARA
Everytime I go to the church
SOUTANA
They can never stop my shine oh
RARA oh RARA oh
Uhhh…
Yeh yeh
Yeh yeh