Girldemsugar Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Shay mo ti n de bi mo shay n de eh
Na me dey drive dem all this fine Fine girls insane
One dey my dm one dey for my Gate eh
Na beg I dey beg make una no put Me for shame
Dem no fit put me for shame
Won le ko ba mi
Single ladies for my dm asking
Me when I go marry
She say to date me na half of my Salary
If you see d Kaka, see wetin She carry
I no fit disagree
Make ah be your rain when it's Sunny
As a big Zaddy with plenty Money
Highness Wan make I spend this Money
Oh yeh yeh
Snapchat girls won fe la mi
Won fe la mi
TikTok girls won fe la mi
Won fe la mi
IG girls won fe la mi
Won fe la mi
Say My London girls won fe la mi
Won fe la mi
Asian girls won fe la mi
Won fe la mi
Ji ji ti mo ji o
Ki ma she kan gba ko
Cause street wey i dey
Omo is so cold
No friend no foe
Olofo
wan binu ologo
Na u go waka jeje on this road
Too many guys don jonz
Omo me I no fold
Make ah be your rain when it's Sunny
As a big Zaddy with plenty Money
Highness Wan make I spend this Money
Oh yeh yeh
Snapchat girls won fe la mi
Won fe la mi
TikTok girls won fe la mi
Won fe la mi
IG girls won fe la mi
Won fe la mi
Say My London girls won fe la mi
Won fe la mi
Asian girls won fe la mi
Won fe la mi
Won fe la mi
Won fe la la la la
Won fe la mi
Won fe la la la la
Won fe la mi
Won fe la la la la
Won fe la mi
Won fe la la la la
Shay mo ti n de bi mo shay n de eh
Na me dey drive dem all this fine Fine girls insane
One dey my dm one dey for my Gate eh
Na beg I dey beg make una no put Me for shame