
Imperfect Life Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2023
Lyrics
Everyday Mi want the paper
Want the Benz and the Beamer
Some people need love to feel Better
But dem be falling in love with Dem playerz
( Everyday ) I want the paper
Jah Forgive the boy cause ah be sinner
listen to my voice
And my prayer
Brainwashing dem youth
Me no Go take am
So As the prophet wey I be I no fit Overlook
Na why I Dey my corner every night dey shoot stars
Flying high all day without the para shoot
Many brother for street surviving for the hood
Trap
Somebody make u tell somebody
Somebody make u yan somebody
Somebody make you tell somebody
Shogbor shogbor !!
Kpe !
Onikaluku lo ni tire lara o
Uh uh
Na na na
Onikaluku loni tire Lara o
Ooh
Na na na
Onikaluku Loni tire lara
Onikaluku loni tire lara
This Life wey we Dey nobody wise pass death
As far as am concern
Nobody life perfect
Onikaluku lo ni tire lara o
Uh uh
Na na na
Onikaluku loni tire Lara o
Ooh
Na na na
Onikaluku Loni tire lara
Onikaluku loni tire lara
This Life wey we Dey nobody wise pass death
As far as am concern
Nobody life perfect
Nobody life perfect
Nobody life perfect
Nobody life perfect
Uuh
I no want hear another man down
This the life that we live 4 the street
Me know wan hear
Another man down
Yeah
Kudoo
Ah no Dey looku any face
Ah miss many takes
And I
Call it my mistake
Me no feel any shame
Laye laye
Dey wan intimidate me
Dey wan intimidate me
Dey wan people to hate me
Dey wan manipulate me
Dem Skin discriminating
Because I got defferent skin
Ah ah
Because I got different skin
Yan yan yan
Onikaluku lo ni tire lara o
Uh uh
Na na na
Onikaluku loni tire Lara o
Ooh
Na na na
Onikaluku Loni tire lara
Onikaluku loni tire lara
This Life wey we Dey nobody wise pass death
As far as am concern
Nobody Life Perfect
Onikaluku lo ni tire lara o
Uh uh
Na na na
Onikaluku loni tire lara o
Ooh
Na na na
Onikaluku loni tire lara
Onikaluku loni tire lara
This Life wey we Dey nobody wise pass death
As far as am concern
Nobody life perfect