Die For You ft. Ifex G Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
If anybody wan touch you (touch you)
Tell them they go first kill me (kill me)
If anybody wan fight you (fight you)
You know them go first fight me (fight me)
Na You get my mumu button (button)
Press am anytime you feel (you feel)
I give you my remote control (control)
Only you go fit control me
I've been (I've been)
Thinking about you all day (thinking about you all)
You be my true love yeah (you be my true love)
Wanna make you my queen
I've seen (I've seen)
Many na you I need (many na you i)
Only your love dey fill (only your love dey feel)
Ain't nobody be like you
I go die for you
Oh my love my love my love
I go die for you
Oh my love my love my love
I go die for you
Oh my love my love my love
Oh I go die for you
I go die for you
Ka Guinness kam breakie lu gi records
Ka Obedients kam count'uo lu gi ballot
Sounds funny mana adim damn serious
Wete aza every morning m n'agbalu gi millions
Jee vacation lodgia na Burj Khalifa
Idi tired of dubai, anyi ejee Maldives
Anyi gbayaricha anyi bata igbo anyi eje Cathedral
Eme ya official , maka n'idi special
Baby girl your love n'agbazim ara
Amubedi onye obuna g'agbajim aka
Mua iji gi egwu egwu bu mmu ita onwe m aru
Baby idi ka drug na ibago m ahu
Anybody tinye isi okwa ratata
Anya n'acha m red ka mma ndi isakaba
Ina high nwoke ka ebe eselu canada
Onye jiri gi gwuo egwu hospital (imakwa)
I go die for you
Oh my love my love my love
I go die for you
Oh my love my love my love
I go die for you
Oh my love my love my love
Oh I go die for you
I go die for you
I go die for you
Oh my love my love my love
I go die for you
Oh my love my love my love
I go die for you
Oh my love my love my love
Oh I go die for you
I go die for you