Find Your Love Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
So when you're talking, I dey listen up girl
I'd ease your burdens
You know that you got all my attention right here
Be intentional girl
And girl I don't know how you free my mind
And heal my hurts yeah
Anytime I kind of got an issue foreseen
You bring precautions (yeah)
But girl you're bursting loco (loco)
Deep inside my heart you got your logo (logo)
Rain on a nigga man soak oo (soak oo)
You go make a nigga none focal (focal)
Oh
You know say (know say)
I no go let you down (no no)
And I was kind of being a nuisance for long but e go change
Girl e go change
Cause
It took me long to find your love uhh
Make I no go waste am
Girl, I've been searching for your love uhh
Make I no go waste am (no go)
Girl, I would be your mugu spender
Take all of my asset spend am
Control me girl
Cause na you dey hold me down uhhh
Girl my love be unconditional
Love from a different dimension
Roll it girl
Like you're rolling a roller coaster
And where you go, I would tag along
Girl you know say me I go stand for you
Giving you the treatments that you long
Girlie this your sugar no dey yawn
Wetin dem talk I no go hear you know
Say me I get everything that you want
I no go let you ever go
No one, can ever come and take your place you know
It took me long to find your love uhh
Make I no go waste am
Girl I've been searching for your love uhh
Make I no go waste am
It took me long to find your love uhh
Make I no go waste am (hmm)
Girl I've been searching for your love uhh
Make I no go waste am
No go waste am
Took me long to really find your love
Girl I found your love