You Sabi Kiss Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2017
Lyrics
You Sabi Kiss - K Man
...
verse vrse
from way are set me eye pa you,
you don are way you day look in to my eyes the way you hold me in your rhms the way you kiss me nor body like you .
verse baby ilke you because you too fine are nor one day see you kind ok my God me see sabie kiss aah noh Noh Noh ooo
see are like you because you too fine are nor wan day see you kind ooh my God, me baby sabie kiss .you dae kiss me like nor day die egain ooo haaaa aaaa
Are go pledge me love to you, are go day go xtra mind for you. are nor able live my life one day with out your kiss,
way u nor ge day na you kiss are make.miss the way u look into my eyes the way you hold me In your rhms the way you kiss me nor body like you .xxxxxx
you dae treat me lek smol smol Pekin haaaa en are always you day make are fill like en king .en are go alwaysy make you be me queen for rever en ever .