
Am Sorry Lyrics
- Genre:Soul
- Year of Release:2017
Lyrics
Am Sorry - K Man
...
MEDLANCE DE~CITYZEN_-_076696439
Oh, oh, oh!!!
Baby I’m S O double R Y
S O double R Y 2x
So sorry…
Wey u nor dey tok to mi, e get effect on mi umhmm!
Even though u nor believe in mi, but baby listen mi, umhmm!
Baby girl ar dey on my knees ar dey beg u for de last gi mi one more chance
Ar nor dey even able eat again
Ar nor dey sleep, baby girl please cam to mi
Ar know, Ar know, Ar know, Ar know, Ar know say ar don du u wrong 2x
If ar don tel u lie, I’m sorry
If ar don mek u cry, I’m sorry
If ar don cheat on u, I’m sorry
Ay! Mi na human ar kin mek mistake, hii yaay!
Baby I’m sorry, sorry for de tinz I’ve ever done
Gimme jus one chance, one chance mek ar prove my luv to u
Baby I’m sorry for de tinz I’ve done
Gonna mek it up to u
Gimme just one more chance baby, umm umhmm…
Ar nor wan for mek u frenz dem cam between mi en u, umhmm…
Ar believe if ar don du u wrong ar for able tok to u, tok to u…
Girl ar know say ar don du wrong, yes
Ar dey fordom na mi foot, girl ar confess
En ar know u nor dey tek no mess
Baby help girl look ar don stress
Ar know, Ar know, Ar know, Ar know, Ar know say ar don du u wrong
Girl ar know, ar know, ar know, ar know, ar know say ar don mek u cry
If ar don du u wrong, I’m sorry
If ar don mek u cry, I’m sorry
If ar don cheat on u, I’m sorry
Mi na human ar kin mek mistake eee yay!
Baby I’m sorry, sorry for de tinz I’ve ever done
Gimme just one chance, one chance mek ar prove my luv to u
Baby I’m sorry for de tinz I’ve done
Gonna mek it up to u
Baby jus one more chance baby, umh umhh…
Ar be don sweh to u, say ar nor go ever du u wrong
Was u dey eat en drink, u na human
U kin mek mistake
Ar dey wonder why
U nor dey listen mi
Baby girl
U know
Ar nor go ever lef u go… aay
Lie lie!
I’m sorry, sorry for de tinz I’ve ever done
Gimme just one chance, one chance mek ar prove my luv to u
Baby I’m sorry for de tinz I’ve done
Gonna mek it up to u
Gimme just one more chance, (one more chance!) baby!
Oh ooo…
So so sorry, sorry, sorry
Gimme just one more chance, baby
Lemme mi prove my luv to u
Baby don’t go!
Gimme just one more chance, baby
Just believe in mi
Just believe in mi
Ar go die yooh… e wooh… wooh…
Ar go cry yooh!
Ar go die yooh… e wooh… wooh…
Ar go cry yooh!
No! ooo… Lord have mercy baby…