Loading...

Download
  • Genre:Others
  • Year of Release:2024

Lyrics

Sweetboi

You don see an

my girl i de follow your road

I de call you you no one come

Wetin i do wey you no one talk

Wey you no one talk

na you tell you say you go de there for me

I de call you de busy for me

Wetin de sup

Baby wetin de sup

Cus this loving no be for mouth

I go bring an to your doormot

I go make sure say you comot o

There's is no loving without money

I go spoil u oooh my honey

I promise u say we go match ooooo


Ohhhh ohhh ohhh ohhh

Carry me de go

You de carry me de go

Ohhhh ohh ohhh oh

Carry me de go your love de carry me de go


So many so many things i can do for you

Girl am the one for u

If i leave you i loose

My babe your love e sure sure sure

E de burst ma head eee ooo popopop

No fit to resist your bum bum bum

Hold me make I no go fall fall fall

Yeah yeah yeah

Your ikebe causing komotion

E de give me hypertension

E de reason ur formation

Shey make I go do calculation

There is no loving without money

I go spoil u oooh my honey

I promise u say we go match o


Ohhhhh ohhhhh ohhh oh

Carry me de go

you de carry me de go

Ohhhhh ohhhhhh. Ohhhh oh

Carry me de go

Your love de carry me de go

+

      -   or   -

      -   or   -

      NG +234
          -You can log in via below methods-
          Reset password via e-mail
          -or-
          Reset password via e-mail
          Feedback on resetting password
          * It may take a longer time

          Please Select A Playlist

          Add New Playlist

          Share on

          Embed: Love & Light EP

          Custom Size :

          • Default
          • Desktop(300*600)
          • Mobile(300*250)

          Type :

          • HTML/HTML5 (WordPress Supported)
          Get Boomplay Premium
          for
          Payment Method
          Pay With
            Review and pay
            Order Date
            Payment Method
            Due Today
            Flutterwave
              Subscription Successful

              Congratulations! You have successfully activated Boomplay 1 Month Premium.

              Now you have access to all the features of Boomplay App.
              Payment Failed

              Please check your balance and then try again.

              You'll lose your subscription if we don't have a working payment method for your account, so please check your payment details.
              Need help? Contact Boomplay Subscription Support.
              Payment Processing...
              10 s

              Payment is being processed by . Please wait while the order is being comfirmed.

              Payment Processing
              Your order is processing, and it may take up to a few days for the service provider to handle your payment. Please kindly stay tuned and check your order status in ‘User Center’.
              About Order Status