![ThankGod ft. Billygr33n](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/08/29/d615d946f04145ffb529c0907987d7ffH3000W3000_464_464.jpg)
ThankGod ft. Billygr33n Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
See me I no go beg for food
For a long time we de for the hood
Peace love and we live for good
Soldiers but we no de shoot
Something wey we know na vanity
Cause enemity calamity
But the real road em no show person
Pain killer don Dey kill person
You know say you go work
You know say you go chop
You know say you get issues for house to solve
Matters for street wey we get to sort
Any how e be omoh we de on God
My brother I remember i remember
Me and my guys been dey chop once
Garri be the comforter
That time Ali been dey solve maths
See I thank God say en no be man
I for don tuwama i for don demise
With all things wey eye Dey see
I thank God say i Dey breathe
Paddi Mi munka ore ofemi
Papa loke muti gonke
Dem go think say na voodoo magic
The thing be say na God Dey bless me
Ma blessings yapa them say na jazz
Enemies don japa they don too cast
Ma life don better you no fit ask
Cus I de see I no get mask
No he say na me do pass
For ma school I no be first class
For the street we de pay task
But the end point sure I go reach fast
Thank God miracle no Dey tire Jesus
My bet no gree cut no scissors
We don pack dem girls black hilox
Nananana dem feel us
My brother I remember I remember
Me and my guys been Dey chop once
Garri be the comforter
That time Ali been Dey solve maths
See I thank God say en no be man
I for don tuwama I for don demise
With all things wey eye Dey see
I thank God say I Dey breathe
Paddi Mi munka ore ofemi
Papa loke muti gonke
Dem go think say na voodoo magic
The thing be say na God Dey bless me