Loner Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I'm a loner, I like it
I mind my business
No go bother my privacy
They say I'm a loner
No need your vibe bros no worry
Am on my journey
I gat my phone lock on DND
( do not disturb me pls)
I've been here for a long time and I know
E no go too tey I go blow
Wetin be the essence to Dey show
Wey nobody no go know
I'm a loner, I like it
I mind my business
No go bother my privacy
They say I'm a loner
Me I no fit carry last mo la ton
And No pain no gain KANAYO
I put my life in my hustle all day long
Cos the revelation no be wash
Anytime I fall, I go rise up
Cause I got destination to catch up
Normally, normally, I know what's up
I Dey push my p's , I nor fit fuck up Huooo