Halle Halle Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
Many wan Cuba me
Too many wey jealous me
Oluwa cover me
Na why I no fear nobody
Wetin my eyes don see
My mouth no fit talk am
Na why I Dey lock up aje
So I pour all my sorrows away
For a better day
Anybody wan tell on me
Anybody wan tell on me
I go call imabong
I carry plenty grace on me
Original no fugazi
All I need is favour
Nothing weh sup weh we never see before
All my fears are laid on God
Laid on God ooo
Halle Halle
Halle Halle hallelujah
Again again
Again again I call on jah
Halle Halle
Halle Halle hallelujah
Again again
Again again I call on jah
Lokay lokay make my mind Dey make I no craze
No pain no gain na why I Dey where I Dey oo
So make you no pour sand for my cake
When I don bake
Stand gallant till the day break
My confidence see I don stake for the pay day
Anybody wan tell on me
Anybody wan tell on me
I go call imabong
I carry plenty grace on me
Original no fugazi
All I need is favour
Nothing weh sup weh we never see before
All my fears are laid on God
Laid on God ooo
Halle Halle
Halle Halle hallelujah
Again again
Again again I call on jah
Halle Halle
Halle Halle hallelujah
Again again
Again again I call on jah