![Narcissistic](https://source.boomplaymusic.com/group10/M00/01/15/5e7e23c8772941448134a5bde1394eac_464_464.jpg)
Narcissistic Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I'm so sorry
Don't you go I'm right here
I'm so sorry
Don't you go
Don't go
Don't go
Wetin dey sup, where you dey tear go
Small quanta you don near road
Together benefit pass solo
Abi na melo melo wey go make mellow
Work load a touch and follow
Everything you do, super memento
Ah your medicine no be placebo
E dey manifest the symptoms hug my ego
Tell me why I no go insecure
He's just a friend
Na the same thing wey I be before
Even en jokes wey no funny still dey burst you up
But if na me, its displeasing
Your reaction na bomb chei
They say is more than love to make it work
It's a pity that I have to break to make this work
Shebi you say you need to cool off
We can take time off
It's been 20 seconds
How far
No cross that door babe
I'm so sorry
Don't you go I'm right here
I'm so sorry
Don't you go
Don't go
Don't go
How dare you say you wanna leave me
You wanna leave me
You wanna leave me
Ugghhhhh
Leave me
Trust me there's no one better
Nwa leave your instincts
Look at where I'm better
I ain't saying it ain't valid put two and two together
Pamper your emotions
While I trouble shoot your mental
Fuck up with the little things but do all the essentials
Devalue your 2cent if it ain't got no potential
Stingy with my time but I treat you Presidential
2second vibe, but dey follow you dey toy up
I'm stuck on you
I'm hung on you,
I'm drunk on you
Eh I'm all for you,
A fool for you
Repeat for you
There's nothing difficult as long as say na you
I need your boonda mama
Appetizer dessert
No go stingy with that thing
I be glutton mama
Chop and clean mouth now now
I'm not a victim nada
Always first to apologize
All power to you the mama
I'm so sorry
Don't you go I'm right here
I'm so sorry
Don't you go
Don't go
Don't go