Organic Lyrics
- Genre:Others
- Year of Release:2024
Lyrics
I don see enough
E dey weigh in tonnes
Many discomfort
Many die for north
Ite Fe na eme
Ife ka, anyi ka ge li
Ife Nwa na ebe
Dey make me no no
I don see enough
Soldier go soldier come
Barrack remain
That's the way legends are made
Fixer love on a bait
Man dey dey gauge
When e dey best to engage
Too much unto the next fit to make you forget
How to enjoy the moment what you get
Repeat the cycle of hate the revenge
If you call it justice, I guess it depends
If e heavy for chest, find way to decompress
Inner the other room best decompress
It's kinda different when it's in a benz
Temporary heavens are best in the flesh
I'm doing the lot that it takes
Pin point blank if I need to I will fake
Tomato or na tomato
Who don tear already no dey fear big preek
I don see enough
E dey weigh in tonnes
Many discomfort
Many die for north
Ite Fe na eme
Ife ka, anyi ka ge li
Ife Nwa na ebe
Dey make me no no
I don see enough
Better pikin wey money don cast
The blurry line man see proper
The good appearance the imposter
Dey play tinko with person daughter
Man ba introvert when we pull over
Diplomat no be push over
Omo the lessons choke get am plethora
IQ based no be mediocre
Contradictions meddle with faith
The good news wey dem bring na empty your plate
Can't you see how dey twisting the plot against
Can't admit incompetence so we portion blame
Who don pop fit no pop again
Who don flop fit to burst your brain
Uniform suppose cool your brain
Out here we embrace we the rage
You only dey as smart as fuck as the info you get
I don see enough
E dey weigh in tonnes
Many discomfort
Many die for north
Ite Fe na eme
Ife ka, anyi ka ge li
Ife Nwa na ebe
Dey make me no no
I don see enough